Saturday, May 25, 2019

D.D.D(Don't Do Drugs) LYRICS -LEXYCON

                                            D.D.D(Don't Do Drugs) LYRICS -LEXYCON 

Track Title: D.D.D(Don’t Do Drugs)

Track Artist: Lexycon

Album: Single

Year: 2019

Producer: L.E.X

Additional vocals: popo_myguy & bobbygramme


DRAMA
(coughs)
L.E.X on the MIX
You gats, you gats reduce this thing
You gats
You dey mad
You know who I be
(dem no know who u be ooh)
Am ganja men ganja gangster
Han Han
I don dey smoke since no dey do me all this thing
(coughs)

HOOK
(You go waste ooh)
Shey you know,I sabi swim
(You go waste ooh)
Shey you know,I sabi swim
With the way I dey do with the smoke omo shey u know, I sabi swim X2

VERSE 1-Lexycon
You be taking all the dope
Today na the syringe u go put
with a little bit of pill
come top am up with a coke
GBAS GBOS GBAS
Eja shawa is a goal
Everything you smoke
He go shock ur soul
Some day one day
U go come know say
L.E.X self been don talk him own
 Let me tell you a story about my guys
Bobby to the gramme and popo my guy
We been wan soft go canteen last night
Naso bobby comot the ganja like that
But why my guy shebi we come relax
Whats with the swuup you chyking like that
Cuz the last time you do the swuup my guy
Shebi u been lose ur sight

HOOK
(You go waste ooh)
Shey you know,I sabi swim
(You go waste ooh)
Shey you know,I sabi swim
With the way I dey do with the smoke omo shey u know, I sabi swim X2

VERSE 2-Lexycon
Na the youths I wan talk to
May he  no be like say I dey doubt you
Buh the fact gan be say
Walai all this drugs and pills and puffs no go help you
U go high u go high
He go clear for ur face
U fit mad till u die
U go chop some craze
I no know if he sweet
I no know of the taste
As u jonz when u craze?
Who you dash with the blame?

DRAMA
Shey u know say I sabi swim
Shey u know say I sabi swim
u know say I be swimmer
(since when now)
u dey doubt me?
 (I no doubt u)
This guy why u dey doubt
why u dey doubt me
(I no doubt u)

HOOK
(You go waste ooh)
Shey you know,I sabi swim
(You go waste ooh)
Shey you know,I sabi swim
With the way I dey do with the smoke omo shey u know, I sabi swim X2


CHORUS

Don’t you do those drugs
You don’t need those weeds
You don’t need those pills
To dey feel alright  X4


















 

No comments:

Post a Comment